letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de kalangolo remix - essence okoro

Loading...

[intro: essence]
ha!
essence in the house
essence in the house
and egberi papa
timaya, we’re going higher
wey dey kalangolo
wey dey kalangolo
wey dey kalangolo
this is the remix

[chorus: essence & timaya]
i say wetin you dey do me so
wetin you dey do me so
me i dey like am o
me i dey like am o
you dey scatter my brain
kalangolo
i say wetin you dey do me so
wetin you do me so
me i dey gbadun am o
i dey gbadun am o
you dеy drive me insane
kalangolo
kalangolo, kalangolo (kalangolo, kalangolo)
evеry day, every night na you i dey think
kalangolo, kalangolo (kalangolo, kalangolo)
even for my dreams na you i dey see
kalangolo, kalangolo
the door to my heart na you get the key
kalangolo, kalangolo
say na you be my fantasy

[verse 1: essence]
baby, you suppose to know say
the way wey you dey do me
e no pure, e no pure, e no pure
and i don’t want you to set me free
from this igbaladun in your prison
walaitalai, i swear i can’t stop
’cause your love dey put me on top
if your girlfriend come, i go fight nonstop
because your recipe must enter my pot, enter my pot

[chorus: essence & timaya]
i say wetin you dey do me so
me i dey like am o
you dey scatter my brain
kalangolo
everybody just say
i say wetin you dey do me so
me i dey gbadun am o
you dey drive me insane
kalangolo
everybody just say say
kalangolo, kalangolo
every day, every night na you i dey think
kalangolo, kalangolo
even for my dreams na you i dey see
kalangolo, kalangolo
the door to my heart na you get the key
kalangolo, kalangolo
say na you be my fantasy

[verse 2: timaya]
see me i’m not a super lover
girl everybody know i’m just a n-gga
but i don’t know all the girls dem dey holla
girl because i have a bunch of n-gga
see this boys been dey tell your mama mama
tell your sister
tell your family
that’s why you don them love me
because girls dem love me
girl na im be this
all man go just dey leave
which kind love be this
girl see as you dey bust my brain
na you wey dey make me dey skip o (skip o)
e be like say i don dey drip o (drip o)
when i see you my heart go dey beep o (skip o)
wipo, like a hausa man, wipo
this kind of loving na tigbologo
i dey for your heart, i dey knock kpo kpo kpo
e be like see you dey do otumopo
baby please i’m begging you

[chorus: essence & timaya]
i say wetin you dey do me so
me i dey like am o
you dey scatter my brain
kalangolo
chai
i say wetin you dey do me so
me i dey gbadun am o
you dey drive me insane
kalangolo
kalangolo, kalangolo
every day, every night na you i dey think
kalangolo, kalangolo
even for my dreams na you i dey see
kalangolo, kalangolo
the door to my heart na you get the key
kalangolo, kalangolo
say na you be my fantasy

[bridge: essence]
i don’t care if you’re a good boy
i don’t care if you’re a rude boy
because that matters to be
that you are my boy
if you come to my area
put you in my arena
i go be your enigma
it doesn’t matter where na

[chorus: essence & timaya]
i say wetin you dey do me so
na wetin i go do you so
me i dey like am o
you dey scatter my brain
kalangolo
i say wetin you dey do me so
na wetin e go do you so
me i dey gbadun am o
you dey drive me insane
kalangolo
everybody just dance, everybody just dance
kalangolo, kalangolo
everybody just dance, everybody just dance
every day, every night na you i dey think
everybody just dance, everybody just dance
kalangolo, kalangolo
everybody just dance, everybody just dance
even for my dreams na you i dey see
kalangolo, kalangolo
the door to my heart na you get the key
kalangolo, kalangolo
say na you be my fantasy

[outro: timaya]
everybody just dance, if you wanna just dance
if you just dance, if you wanna just dance
if you just dance, if you wanna just dance
if you just dance, if you wanna, everybody just na na na
oh oh oh oh
eh eh eh eh
essence and timaya
we are going

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...