letra de admit - emmywrld
bullet o
and i go take your bullet o
and i dey face my fears o
con give me your love
no dey joke o
this your body no be fake o
and i go l!ck your plate o
come make we go my place o
make i teach you things way you no no
baby girl i swear i no joke
teach you things way you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit
this your body me no joke
teach you things you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit o
say i′m on the road
on the road
calling my phone
i no picki your call
say i’m on the road
on the road
you calling my phone
i no picki your call
we start to link
everything i do
na judgment
i dey pray to ja
say make i no line
say i dey run on my own
call on my own
ja dey pray for me
everyday
i do thing all on my own
all on my own
say she love me
i no give her money at all
i run on my own
run on my own
say i love her
i no give her loving at all
i run on my own
run on my own
say i love her
i no give her love at all o
oh no this your body water water
i won chop your pomo o
i just want to hammer hammer
your body oh no
pull up to my area
make i show you the koko o
baby girl i swear i no joke
teach you things you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit
this your body me no joke
teach you things you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit o
letras aleatórias
- merlin white › letra de rick owens - merlin white
- k1de 33 › letra de сведёт - k1de 33
- nicolas mccoppin › letra de dancing on the moon - nicolas mccoppin
- iayze › letra de how we get to mars - iayze
- gabriellag21 › letra de barbie land - gabriellag21
- dennijasmin › letra de nicht verstehen - dennijasmin
- j pee › letra de to the kids that i might never have - j pee
- kenzal › letra de mwachepa - kenzal
- jessica domingo › letra de don't wanna fall in love - jessica domingo
- max grin › letra de кино - max grin