letra de admit - emmywrld
bullet o
and i go take your bullet o
and i dey face my fears o
con give me your love
no dey joke o
this your body no be fake o
and i go l!ck your plate o
come make we go my place o
make i teach you things way you no no
baby girl i swear i no joke
teach you things way you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit
this your body me no joke
teach you things you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit o
say i′m on the road
on the road
calling my phone
i no picki your call
say i’m on the road
on the road
you calling my phone
i no picki your call
we start to link
everything i do
na judgment
i dey pray to ja
say make i no line
say i dey run on my own
call on my own
ja dey pray for me
everyday
i do thing all on my own
all on my own
say she love me
i no give her money at all
i run on my own
run on my own
say i love her
i no give her loving at all
i run on my own
run on my own
say i love her
i no give her love at all o
oh no this your body water water
i won chop your pomo o
i just want to hammer hammer
your body oh no
pull up to my area
make i show you the koko o
baby girl i swear i no joke
teach you things you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit
this your body me no joke
teach you things you no no
i no go lie i admit o
i no go lie i admit o
letras aleatórias
- letra de in my foreign - americanos
- letra de a distância - agnaldo timóteo
- letra de voyage of thoughts - in my embrace
- letra de transformed (feat. tobymac) - shonlock
- letra de nie dla mnie taka dziewczyna - czesław niemen
- letra de stop stop it -japanese ver.- - got7
- letra de three verses - johnny waller
- letra de kulaklarımda çığlıklar 2016 - haylaz & migfemiral
- letra de qonn em darzel - lilit hovannisyan
- letra de believe yourself - fear, and loathing in las vegas