letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de rain - emmyflows

Loading...

[intro. emmyflows]
lelele mama ahh
afro something
je jeje one time
je jeje two time

lexsion on the..

[verse 1]
baba fela talk about poverty
since 1991
baba fela talk about bad leadership
since 1991
but still yet things never change oh
but still yet things still remain the same
the rich man dey chop
the poor dey beg..
the rich man dey flex
the poor man dey vex
[chorus]
baba abeg makе you show us the way..
oluwa come down and shower us thе rain
baba abeg make you show us the way
oluwa come down and shower us the rain
baba abeg make you show us the way… ehh
cause we too dey hustle for the pay
baba abeg make you show us the way… ehh
cause we too dey hustle for the way

[verse 2]
showers of blessings
na waiting we need
we don taya for poverty
we too we want the cheese
oluwa open doors for us oh
cause me too l want enjoy oh
dem no care if we live oh
dem no care if we die oh
cause them no care if we live oh
cause them no care if we die ohhh

[chorus]
baba abeg make you show us the way..
oluwa come down and shower us the rain
baba abeg make you show us the way
oluwa come down and shower us the rain
baba abeg make you show us the way… ehh
cause we too dey hustle for the pay
baba abeg make you show us the way… ehh
cause we too dey hustle for the way
[outro]
ache ache jeje
shower us the rain
ache ache jeje
shower the jeje
ache ache jeje
emmyflows again

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...