letra de yo yo - eltrickz
(lex amazing)
(shy)
baby what’s your name
can i get your number again
baby nor go cut my game
for this kind place
ómó make you understand
ómó make you understand
serena ah ah
’cause your body do me ah ah
girl i love the way you are ah
ah ah ah yeah ah (yeah ah)
eh
odo give me love
odo give me love
this your back
odo give me love
odo give me love
mama yoyo
girlie your body make me loco
and e dey drive man slow-mo
baby oya come take my dough dough
mama yoyo
girlie your body make me loco
and е dey drive man slow-mo
baby oya come takе my dough dough
when i say girls dem bad now
girls dem bad now
na dem wey k!ll konji oh
k!ll konji oh (k!ll konji oh)
when i say girls dem bad now
girls dem bad now
na dem wey k!ll konji oh
na na
i like the way you dy move body for me oh
shake your body for me oh
i like the way you dey role that thing for me
give me that love for free ah
mama yoyo
girlie your body make me loco
and e dey drive man slow-mo
baby oya come take my dough dough
mama yoyo
girlie your body make me loco
and e dey drive man slow-mo
baby oya come take my dough dough
mama yoyo
girlie your body make me loco
and e dey drive man slow-mo
baby oya come take my dough dough
mama yoyo
girlie your body make me loco
and e dey drive man slow-mo
baby oya come take my dough dough
amazing
letras aleatórias
- robert pollard › letra de the original heart - robert pollard
- karate andi › letra de tellerwäscher - karate andi
- mc cb › letra de nèva-badgé chanel - mc.cb
- dxminic › letra de more - dxminic
- avenpitch › letra de escape reality - avenpitch
- arfel › letra de me x my girl (prod. by dom) - arfel
- jaz › letra de let's play house - jaz
- georges chelon › letra de la bouteille à la mer - georges chelon
- jack gutteridge › letra de life is strange - jack gutteridge
- the soundtrack of our lives › letra de lost prophets in vain - the soundtrack of our lives