letra de wash wash - eldee
eldee the don, sarz on the beat, it’s trybe records, oshe!
you see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars.hehehe
verse 1:
3k bis? {na wash}
they say dem don turn am to 1-5 {na wash}
20kobo for phonecall? {na wash}
contract line na sign say you dey ball? {na wash}
me? i dont go to the mainland {na wash}
i stay close to banana island {na wash}
excuse me what is brt {na wash}
when in the club i chill in vip {na wash}
huh, im going to feature wyclef {na wash}
jonathan dey pick my call himself {na wash}
ooooh jay-z too dey ping me jor {na wash}
i been dey follow messi play before {na wash}
see me, i only fly first cl-ss {na wash}
na me wey produce fimile for kas {na wash}
this my new gbedu na him sure p-ss {na wash}
ask my mom i came first in every cl-ss…in every cl-ss {na wash}
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash
we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash
verse 2:
louis vuitton {na wash}
fendi gucci prada ferragamo {na wash}
she say her shoe na chris lobu-ton {na wash}
she say she no dey wear tailor lauren {na wash}
ive never eaten amala {na wash}
ive never tasted alomo or paraga {na wash}
me? ive never taken okada {na wash}
ive never ever had pure water {na wash}
i only wear human hair o {na wash}
its from dubai me i dont ever shop here o {na wash}
i have four blackberry handsets {na wash}
im goin to have my wedding in seych-lles {na wash}
noo i dont kiss on the first date {na wash}
after clubbing i can’t go to a guys place {na wash}
without make-up i still have a fine face {na wash}
im serious this is my first time nowwww {na wash}
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash
we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash
verse 3:
fashola is a close friend {na wash}
dem show my video for cnn {na wash}
o boy see as i dey pop rose {na wash}
im a friend of aliko dangote {na wash}
i no dye wear one shoe twice {na wash}
when i dye shop i no dye ask for price {na wash}
i only basmati rice {na wash}
barack obama dey call me for advice {na wash}
u see the lord sent me to you {na wash}
it is well just sow a seed or two {na wash}
the more you sow the more you reap {na wash}
do more my guy dont be cheap {na wash}
im a youth too i share your plight {na wash}
thats why i’m here to fight for your right {na wash}
vote for me and i will give you light {na wash}
after we win everything will be alright… alllright!!!
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash
we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash
letras aleatórias
- skorn3896 › letra de will i ever love again - skorn3896
- love jabary › letra de final fantasy - love jabary
- dave loggins › letra de if i had my wish tonight - dave loggins
- nanowar of steel › letra de sneeztem of a yawn - nanowar of steel
- noel cruz › letra de sweetest thing - noel cruz
- laity › letra de love is christ - laity
- lyrics the warp zone › letra de if the "harry potter" song had lyrics - the warp zone
- relax head man › letra de lonely nights - relax head man
- mokara › letra de la creación - mokara
- thavalidkid › letra de fame (feat. oskrr) - thavalidkid