letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de binu - eimah gypher

Loading...

nah dem dey talk say
d boy e no sabi
why ‘em dey reason me
eyin fans egbami
no dey chin gum me
i no be your padi
100 for my gees
but i gat n0body
me i don let go
and i no send o
so many things way dey burst my medulla
me i don let go
and i no send o
so many things way dey burst my medulla

n0body go fight for you
man go fight for yourself
that’s why i buckles my belt
cuz i no wan regret
no wan depression
this’s my confession

won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee
won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee

me i no come here to fight
i came to survive
no put me for mind
bad energy stay aside
me i no come here to fight
i came to survive
no put me for mind
bad energy stay aside

won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee
won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...