letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de orijo - eclipse nkasiobi

Loading...

intro:
eclipse! it’s aboriginal music, i’ight
uh, see

chorus:
spend money, like say we dey holo gun
tear rubber, everything na follow come
all thanks to jah, anyi ne nye ya otuto
nwanne hafu ihea, ife anyi ne yi bukwa orijo
rolli on my wrist? na orijo
see the rayban shades? na orijo
white qome shirt sef: orijo
nwanne hafu ihea ife anyi ne yi bukwa orijo

verse 1
uhh! swag dripping like a burst pipe
heh
that kind swag wey cause fight
rapumpum, i be da don gorgon
steady getting da greens, but no be ponpon pon
always with my crew men, that’s how we do
that’s how we ball, that’s how we roll
all white err’thing, dey say we dey only boast
step into the room and they be catching the holy ghost
there’s nothing u can tell me now
aboriginal’s forever you can never tear it down
all eyes on me pressure is heavy now
but as e stands now i be the rapper dem dey envy now
i made something from nothing it’s magical how i grind
made money off my hobby , i turned my water to wine
i dey multiply cash, ogbeni, pay me my naira
i will triple em g’s without signing emma nyra

verse 2:
she said
so tell me what you want daddy
huh
i’mma give it to all probably
look!
i remember when i dey broke
now we don dey make bar, shawties won dey crack joke
huh
and i’m just being realistic
no it’s not an issue if u consider me a misfit
uuh
for the swag i keep it mystic
problems of a fine boy, shawties feeding me lipstick
lord!
now throw some flowers for the dead
a lot of rappers just died, problems for da feds
i’m in the industry to eat, i’m in it to be heard
i don carry jam come, so ogbeni where di bread
cos once u have d money coming, shawties dem will all be falling
but until di time is come, shawties dem will all be forming
heh heh
forming for their father right
same girls u go nack, after one plate of ofada rice

chorus:

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...