letra de zuzu - eclipse nkasi
e na h’e zuzu
you just dey talk nonsense
dem go soon beat you
just wait first
e na h’e zuzu
e na e me anyhow na street
shi e ba kupu
everybody know your gist
bad belle wey like to monitor people dey
(flex flex flex flex)
when you see your people wining you begin to
(vex vex vex vex)
hating on me cuz you know that i’m one of the
(best best best best)
no be my fault but the fact still remains i am
(blessed blеssed blessed blеssed)
check out the swag, check out the fresh
dey be like o o ya o
pepper dem gang, see as i set
tell them make dem come closer o
hating on me? you’re doing yourself
you better go and compose jam o
keep it hundred, it can never be less
everything’s on code na
they say we acting crazy and our screws loose
cuz the whip german when we pull through
black kid with the raw sauce
90’s baby with the juice too
in the face of trouble you should choose truth
you can love or hate it but it’s still true
envy’s a sin it is not a virtue
live life with ubuntu
they say we acting crazy and our screws loose
cuz the whip german when we pull through
black kid with the raw sauce
90’s baby with the juice too
e na h’e zuzu
you just dey talk nonsense
dem go soon beat you
just wait first
e na h’e zuzu
e na e me anyhow na street
shi e ba kupu
everybody know your gist
letras aleatórias
- naan › letra de 2710: antes da posse - naan
- the flaming lips › letra de buggin' (the buzz of love is busy buggin' you) - the flaming lips
- blitzen trapper › letra de moving minors over county lines - blitzen trapper
- the mommyheads › letra de don't believe the pilot - the mommyheads
- kyle dion › letra de baby esther - kyle dion
- poundz uk › letra de who's laughing - poundz (uk)
- fally ipupa › letra de jus d'orange - fally ipupa
- sam the kid › letra de presta atenção - sebb remix - sam the kid
- yung cobain dirtyspacegang › letra de myth - yung cobain (dirtyspacegang)
- rene schuurmans › letra de proost nog een keertje met mij - rene schuurmans