letra de on god - ebizzy
chai, ayi
ebizzy nwamama eh!
the year don start, the hustle don start
person wey like star,dey hustle to be a star
pounds and dollar,i go chase dem all (chase dem all)
versace and gucci, i go chase dem all
life hard o, use your head o
work hard o, use your head o
no be only the people dey born to go dis school dey jolly
no be only the people dey born to go dis school dey f-gi
my life is on god
on god, on god oh
my hustle of god
on god, on god o
my cashout on god
on god, on god o
my connect on god
on god, on god o
i dey on god, i no looseguard o
i dey on god, i no dеy dull o
oluwa put me call o, i don dey ball o
i no dey dull o, i no loosеguard o
this story go turn to joy, dey laugh as you dey hustle
leave am up to god cuz n0body way no fit to make am o
if i be like dangote, e no bad o
if i be like ambode, e no bad o
make i enjoy my life o, make i pull up in a buggatti
make i enjoy my life o, make mama and papa dem happy
no be only the people dey born to go dis school dey jolly
no be only the people dey born to go dis school dey f-gi
my life is on god
on god, on god oh
my hustle of god
on god, on god o
my cashout on god
on god, on god o
my connect on god
on god, on god o
i dey on god, i no looseguard o
i dey on god, i no dey dull o
oluwa put me call o, i don dey ball o
i no dey dull o, i no looseguard o
letras aleatórias
- the irf › letra de c.r.s / boujee nights - the irf
- cheryl reid ohagan › letra de the huron carol - cheryl reid o'hagan
- beautiful nubia and the roots renaissance band › letra de mu'ra ode - beautiful nubia and the roots renaissance band
- iia › letra de show me (are you the one) - iia
- cavetown › letra de meteor shower - cavetown
- will › letra de everyday - will
- mari campos › letra de teus sonhos - mari campos
- wolftananzug › letra de tar pit lounge - wolftananzug
- allison crutchfield › letra de expatriate - allison crutchfield
- the big moon › letra de hold this - the big moon