letra de banuso - dullar
your babe na your babe
my babe na my babe
why you dey flash
your case na your case
my case na my case
so why you dey yab
your base na your base
my base na my base
why you dey gas
you too dey task
omo werey know your class
ola la la la
toba sh0m- nla nla ko mo
ko b-n-so komo
ko b-n-so o
toba sh0m- nla nla nla
iwo ni ko b-n-so komo
b-n-so ko mo
b-n-so o
mo gbe omo meji
aye ni moshe
mo gbe omo meji
aye ni moshe
mo gbe omo meji
aye ni moshe
mo gbe omo meji
aye ni moshe
won fe mumi le
mo jaboti
won fe fajo
mo yo tororo ti
won fe mumi le
mo jaboti
won fe fajo
mo yo tororo ti
eru temi shegbeyin
tan kin yin local boss
awon temi she amin
awon ri thunderbolts
no be say i come here come overdose
even though na high on high for life
even tho she miss me she don’t wanna type
omoba ni mi joor
she wo loga
abeg abeg for safety
my leg my leg e heavy
your babe na your babe
my babe na my babe
why you dey flash
your case na your case
my case na my case
so why you dey yab
your base na your base
my base na my base
why you dey gas
you too dey task
omo werey know your class
ola la la la
toba sh0m- nla nla ko mo
ko b-n-so komo
ko b-n-so o
toba sh0m- nla nla nla
iwo ni ko b-n-so komo
b-n-so ko mo
b-n-so o
mo gbe omo meji
aye ni moshe
mo gbe omo meji
aye ni moshe
mo gbe omo meji
aye ni moshe
mo gbe omo meji
aye ni moshe
won fe mumi le
mo jaboti
won fe fajo
mo yo tororo ti
won fe mumi le
mo jaboti
won fe fajo
mo yo tororo ti
letras aleatórias
- tim soulman › letra de o show não pode parar - tim soulman
- mc rick › letra de obra de arte - mc rick
- baby simba › letra de #idgaf - baby simba
- skydog music › letra de cemetery serenade - skydog music
- 163onmyneck › letra de крылья любви* snippet 28.01.22 - 163onmyneck
- provost › letra de cereal (remastered) - provost
- crosby stills nash young › letra de déjà vu (early alternate mix) - crosby, stills, nash & young
- sniperkiid › letra de dead inside - sniperkiid
- tyler kamen › letra de mr. loon - tyler kamen
- green apelsin › letra de летит (flying) - green apelsin