letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de no manna dey - dtl

Loading...

intro
a ya ya ya, ahn yan yan yan
ba na na na
dtl noni ayan
a ya ya ya, oh yo yo yo
it’s emkay
verse 1
dem say na juju boys dey do
if you done get the money dem go say you done go ijebu
when money no dey dem no wan sabi how you dey do
now mo ti lowo, won wa n k’imi kedu?
eyan lo bi dangote, na person born adenuga
allah nagode, the boy done buy new car
i sabi say dem go talk o, dem go talk say na one toyota
wey the boy buy kilode to fi n buga elo lo ra?
iyalaya gbogbo yin, koni da fun gbogbo yin
i dey para i dey vex cos when i dey hustle mi o ri gbogbo yin
back then tin ma mu garri loju kpali t’ebi ba n pami (skrr skrr)
ti emi o r’owo ra henessey ayan tin ma mu palmie (skrr skrr)

chorus
where manna dey o (a ya ya ya)
tell me where manna dey o (a ya ya ya)
if you sabi where manna dey o (a ya ya ya)
na there i for dey o (a ya ya ya)
but no manna dey o (a ya ya ya)
no manna dey (a ya ya ya)
hunger go dey o (a ya ya ya)
if you no work wahala go dey (a ya ya ya)

verse 2
i no fear eh
jehovah god dey for my side eh
financially him go make me free eh
i go pay ham t-the and offering ye
another man downfall i no dey
man for dey dull but time no dey
we for dey cry but eye no dey
oju ti di ma lo woju uche ya ya ya
our government eh
for election time dem go promise us say
as youth done broke dem go mend eh
with plenty work but that one na lie
(lie lie lie)
okay, work no dey
on top of that power no dey
food no dey, water no dey
to ba lo n duro my guy you go kpai eh
(you go kpai o)

chorus
where manna dey o (a ya ya ya)
tell me where manna dey o (a ya ya ya)
if you sabi where manna dey o (a ya ya ya)
na there i for dey o (a ya ya ya)
but no manna dey o (a ya ya ya)
no manna dey (a ya ya ya)
hunger go dey o (a ya ya ya)
if you no work wahala go dey (a ya ya ya)

bridge
247 i dey on my grind ooo
na the money i dey find ooo
she see money she dey whine ooo
na money make monkey fine ooo
shayo shayo shayo shayo
ash— ash— ash— ash—
shayo shayo shayo shayo
ash— ash— ash— ash—

outro
oloun, dtl noni
no manna dey, where manna dey
no manna dey o eh no manna dey
no manna dey ayy hunger e dey
dtl noni, dtl noni, dtl noni
oloun, oloun (laughs)
oooshey

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...