letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gaslight - dshow

Loading...

gaslight lyrics
fresh out!
ahn ahn una never serious,no worry dey play
just dey play
just vibe
verse 1:
oh i’m in way too deep
make no n-gga play with me
shey you dey whine me ni
e ma fi oro ti o kan mi lo mi
and i trust n0body
so make n0body trust in me
meet me at a townhall different from bala blu blu bla
hook:
blow the sound like fere
won ni o soro soke werey
ko ye ma wu bi okele
so make you blow the sound like fere
chorus:
o fe ma gaslight
o fe sha mi ni format
o fe fi iro rip mi apart
but mo duro dede mo guide(i stand gidigba)
you wan dey gaslight
o fе sha mi ni format
o fe fi iro rip mi apart
but mo duro dede mo guidе(better stand gidigba)
verse 2:
jango lee go lee wo kolo ko jin
no con here con dey give me street o.t
shey you no know me
ladugbo mi
there’s nothing new wey we never see
my lord no sleep,e no slumber
me i go blow anno bother
you know say time no wait for man
so no go fall hand
hook:
blow the sound like fere
won ni o soro soke werey
ko ye ma wu bi okele
so make you blow the sound like fere
chorus:
o fe ma gaslight
o fe sha mi ni format
o fe fi iro rip mi apart
but mo duro dede mo guide(i stand gidigba)
you wan dey gaslight
o fe sha mi ni format
o fe fi iro rip mi apart
but mo duro dede mo guide(better stand gidigba)
trouble

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...