letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de who’s your guy? - dremo

Loading...

ehnhen omo dremo wetin sup last night
omo e get one guy
ehnhen omo dremo wetin sup last night
oyah

omo e get one guy
wey don high
no be my guy
one of my guys, guy

o je oja
o lo ajah
o lo wa ja
awa lo la ja

igbati mo mope ama jo ni issue o
e no tell me sorry when e step on my shoe
olopa wa wa
my guys, guy tell the sarz guy

sey ma and my guys sef be hin guys

guy, guy
who’s ur guy?
who’s ur guy?
i don’t know u like that
guy, guy
who’s ur guy?
who’s ur guy?
i don’t know u like that

i say don’t call me ur friend my friend
who’s ur guy?
who’s ur guy?
i don’t know u like that

i say don’t call me ur friend my friend
who’s ur guy?
who’s ur guy?
i don’t know u like that

my guy’s guy no wan puff puff pass that j
con dey colonize am like sey na ur papa buy the blaze
e sey i no sabi talk… wait!
who invited this n-gga, in the first place?

nacka sare gba oju e straight (gbes)
i’m making meals, i’m in need of plate
get it?
you too broke and hungry to relate this
tooth pick dey for table ‘cos i go need am right after
i put ur shawty bigger meat on the plate (gbes)
uzo why?
this ur guy
ehn e no try
(my guy)

ki le leyi n so bai
this guy?
who is ur guy?
guy, guy

who is ur guy?
who is ur guy?
i don’t know u like that
guy, guy

who is ur guy?
who is ur guy?
i don’t know u like that

i say don’t call me ur friend, my friend
who’s ur guy? (who’s ur guy?)
who’s ur guy?

i say don’t call me ur friend, my friend
who’s ur guy? (who’s ur guy?)
who’s ur…?
guy
who is ur guy?
who is ur guy?
i don’t know u like that

guy
who is ur guy?
who is ur guy?
i don’t know u like that

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...