letra de wahala - dr. zed
dr. zed entertainment
(see me see wahala, see me see wahala)
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
mary jane gbana,gbana
mary jane gbana,gbana
like a blind man wey miss road
i’m so lost when you no dey here
that one na wahala
i need you make i power
i’m dulling,so boring
na only you wey fit cure me o!
a na mu o! i gbuo mu o!
when you’re not herе, i no fit bear am
scotch and brandy
cannot match with the way that you make mе feel
when i’m down and under
na you wey dey ginger me bae!
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
chronic, babysitter
gangster, bambalacha
indo, aunty mary
ashes, b-tter flower
colombian, jamaican
pakistani, cambodian
panama, goody-goody
when you’re not here, i no fit bear am
scotch and brandy
cannot match with the way that you make me feel
when i’m down and under
na you wey dey ginger me bae!
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
(see me see wahala, see me see wahala)
letras aleatórias
- johnny knox › letra de don't make me wait too long - johnny knox
- grill z › letra de pic freestyle - grill z
- uhm jung hwa 엄정화 › letra de seoninjang (선인장) - uhm jung hwa (엄정화)
- lei › letra de shebelieveinsatan - lei
- ataque escampe › letra de papá borracho - ataque escampe
- lsdxoxo › letra de body werkk - lsdxoxo
- antontell › letra de thank you - antontell
- ferius › letra de everything you want - ferius
- limsleep › letra de negative chain - limsleep
- percless › letra de de callao - percless