letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de shower - d'prince (smd)

Loading...

i’m so fresh, getting money by the hour
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
(it’s mavin)
hallelujah
i’m heading back to the shower
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
hallelujah
i’m so frеsh, getting money by the hour
hallеlujah
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
coming from the shower
to make money no be power
you fit say you make money
how much is that?
half in dollar?
i go to the bank and it’s open sesame
swag’s on a trillion, zillion thousand
bros you know say i be prince
you can form all you want
money no say no be beans
louis class, louis belt, louis suitcase
and a fine jigga from popsi wey dey whine waist
i no fit look dem face
thanks to the gucci that i’m wearing on my face
i’m not sentimental
i can put my swags out there for rental
the facts is monumental
you can never think i’m running mental
yeah, omo i dey scatter instrumentals
no go think am i dey bomb instrumentals
i’m so fresh, getting money by the hour
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
hallelujah
i’m heading back to the shower
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
hallelujah
hallelujah
i’m so fresh, getting money by the hour
hallelujah
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
it’s in you, it’s in me
it’s in us, it’s in everything that i see
yeah, you no dey hear world o
of course, you know say me i dey my own world o
yeah, you go miss flight o
[?]
champagne i dey drink and you know say na eh
don perignon, rosé, get away now
maka chukwu, maka chukwu, jo chukwu
my money wey dey move side chukwu chukwu
[?] google na packaging
thank god say me i’m not managing
d’prince is here
omoba
i’m so fresh, getting money by the hour
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
hallelujah
i’m heading back to the shower
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
hallelujah
hallelujah
i’m so fresh, getting money by the hour
hallelujah
no be say i strong, no be might, no be power
that kind thing, no stress, no wahala
anytime you see me it’s like i’m coming from the shower
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
let me hear you hallelujah
hallelujah
hallelujah
hallelujah
(baby fresh)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...