letra de gbada - donpaschal
donpaschal – gbada
ai
i dey like to dey do my things me no like drama
fine boy like me i dey sing i dey give them the gbada
i no dey looku looku uche face me dey give them the para
anytime wey u come my side me go yarn you the yawa
oya who’s them father
who be their mother
me i dey looku looku them ducker
oya ask don dada
him be my baba
me i go mack you knack you with my daga (×2)
(vibes………)
alaye joor joor
joor joor,calm down me say joor joor
me say joor joor
joor joor,calm down me say joor joor (×2)
(vibes……)
i dey like to dey do my things me no like drama
fine boy like me i dey sing i dey give them the gbada
i no dey looku looku uche face me dey give them the para
anytime wey u come my side me go yarn you the yawa
oya who’s them father
who be their mother
me i dey looku looku them ducker
oya ask don dada
him be my baba
me i go mack you knack you with my daga (×2)
(vibes………)
letras aleatórias
- billys band › letra de отоспимся в гробах (chlorophormium version) - billy’s band
- michelle williams › letra de free - michelle williams
- waggot › letra de bro - $waggot
- fiva › letra de goldfisch - fiva
- alejandro filio › letra de una estrella más - alejandro filio
- med blu › letra de burgundy whip - med & blu
- robert charlebois › letra de je suis né - robert charlebois
- renaud › letra de filles de joie - renaud
- nixon now › letra de don't want you by nixon now - nixon now
- mano solo › letra de periph' - mano solo