letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ego - djinee

Loading...

ah-ahh

yeah

if i die now, i go happy say
say when i dey this world
i don fall in love
which one you dey?
wey you dey treat me so?
i don beg, i don do everything
but you tell me say you need time
and you no fit dey with me
na so i bad?
anyway i dey go

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

yeah!

no be say i no show how i feel
no be say i no ever show you say i dey real
everybody don know say i fit do
anything for you, i go die for you
everybody dey laugh me
’cause dem know you be my life
i don say i go marry
’cause in you i see my wife, baby oh!
i go take am for bus, i go take am for train
for this place i no fit stay

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

i know say you dey hear my voice
’cause this song na im i write for you
i dey go find one place wey i go hide my head
’cause i wan start my whole life anew

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go

ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so, so, so

eh! (ewo, ego, ego, ewo)

ego, ego, ego
(ewo! if you help me see ego)
(make you tell am i don go)
why you do me so?
why you do me like this oh
why you do me so? (ewo!)
(i don go)

i dey beg, i dey beg
i don pack my load go (see ego)
(tell am i don go) oh, oh

if i die now, i go happy say
say when i dey this world
i don fall in

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...