letra de tatashe - dj spinall
[intro: dj spinall & crayon]
top boy
wa wa wa yh
dj spinall
[verse 1: crayon]
oya shake ukwu oshey
ego dim na pa my baby
wa jeka soro honey
eh anything wey you want say i get plans for you
i no go bobo you
40 bottles for you
leave amaka for you
oh oh
[chorus: crayon]
tatashe lomo yen o
the way you whine e dey wonjure me o
the way she twist e dey ginger me o
hmm ma pami o
tatashe lomo, yeh
the way you whine e dey wonjure me o
shalewa i go wonjure you o(ladies)
hmm ma pami o
[post-chorus: crayon]
won mo pe won kere si wa o
ah ego dim na pa my baby
omo je ka milipi lo
ah ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
[verse 2: crayon]
oshey
eh ehn eh ehn
1, 2
won ni won wa mi o
i dey for moon o pelu spinall
tan, no, no
shaye o, all the girls dem
won fe la tan, tori e mo ke
eh ehn
yawa dey, yehh
o di dan dan
my baby na fire dispenser o
my baby dey scatter agenda o
yawa dey, yehh
o di dan dan
my baby na fire dispenser o
my baby dey scatter agenda o
[chorus: crayon]
tatashe lomo yen o
the way you whine e dey wonjure me o
the way she twist e dey ginger me o
hmm ma pami o
tatashe lomo, yeh
the way she whine e dey wonjure me o
shalewa i go wonjure you o(we in the building)
hmm o fe pami o
[post-chorus: crayon]
won mo pe won kere si wa o
ah ego dim na pa my baby
omo je ka milipi lo
ah ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
won mo pe won kere si wa o(dj spinall)
ego dim na pa my baby(cray)
omo je ka milipi lo
ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
[outro]
dj spinall ja won si
ozedikus nwanne
oya ja won si
letras aleatórias
- earthists › letra de resonating light - earthists.
- kamikazes incapazes › letra de o poeta de aço - kamikazes incapazes
- ☆lil peep☆ › letra de i crash, u crash - ☆lil peep☆
- violet skies › letra de one day, three autumns - violet skies
- empty houses › letra de sleigh ride - empty houses
- linney › letra de this town - linney
- bahadir saglam › letra de sınırımız gökyüzü - bahadır sağlam
- shy nature › letra de eyes so cold - shy nature
- benyamin › letra de ye bare dige eshtebah kon - benyamin
- talley trio › letra de hallelujah praise the lamb - talley trio