letra de ifeoma - dj sean k
[intro]
kilamiti burst down back up & whine slow
kripo, dj sean k
boy oxlade oh, oh na na
kilamiti burst down back up & whine slow
i go like put you in a bando
cause you sweet like gelato (maranma for you)
[verse]
i want to give you kind of love wey you never see before
and if them tell you say i get girlfriend omo na before before, rrrrrr last year
e no easy omo to dey fall in love
but as i don choose you, i go try my best to place no one else above you baby
[pre-chorus]
for a long time i’ve been searching for a girl like you
i’ve been searching and searching
fi a long time i’vе been looking for a girl like you
i’ve been looking very widе
[chorus]
oya bo sinu mito
wetin you carry na overload
oya come to the center
make you whine that your korodo
oya bo sinu koro
make i sample your overload
if you give me your medicine o
make you no give me overdose
look at my ifeoma, yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
look at my ifeoma oh oh , yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
[bridge]
kilamiti burst down back up and whine slow
cause you sweet like gelato
and i go like put you in my gallardo
come in the front and back up & whine slow
i go like put you in a bando
cause you sweet like gelato
and i go like put you in my gallardo
[pre-chorus]
for a long time i’ve been searching for a girl like you
i’ve been searching and searching
fi a long time i’ve been looking for a girl like you
i’ve been looking very wide
[chorus]
oya bo sinu mito
wetin you carry na overload
oya come to the center
make you whine that your korodo
oya bo sinu koro
make i sample your overload
if you give me your medicine o
make you no give me overdose
look at my ifeoma, yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
look at my ifeoma oh oh , yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
letras aleatórias
- danny gokey christine dclario › letra de cristo es necesario - danny gokey & christine d'clario
- leel leeveen › letra de милый (nice) - leel.leeveen
- x ambassadors › letra de tropisms - x ambassadors
- sabana › letra de dijous - sabana
- yael miguel › letra de mil veces - yael miguel
- lucas pulcro › letra de colonias - lucas pulcro
- keef collective › letra de rode ogen - keef collective
- shame › letra de harsh degrees (live) - shame
- daniel sarsa › letra de quem è este? (jesus) - daniel sarsa
- icee tgm › letra de tlc - iceè tgm