letra de marry - dj neptune
forget what they do, forget what they say
baby baby oh you’re wonderful to me
what you dey do for here
we for take you to church
if you be muslim
we for take you to the mosque
the things you do
the things you say
baby baby oh you for show me the way
e be you i dey love oh what else can i say
if e be only you i want, baby we must to marry
today today, baby we must to marry
forget wetin they say, baby we must to marry
’cause i no dey want tomorrow, baby we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
first day wey i see you
i know it is you oh
no need to look around the world it is you oh
no need to look around thе world it is you oh
first day wey i see you
i know it is you oh
no need to look around the world it is you oh
no need to look around the world
‘causе you dey give me joy give me joy give me joy
baby you dey give love give me love give me love
baby you dey give me joy give me joy give me joy
baby we go go on and on and on and on and on
e be only you i want, baby we must to marry
today today, baby we must to marry
forget wetin they say, baby we must to marry
’cause i no dey want tomorrow, baby we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
letras aleatórias
- dariush › letra de shame mahtab - dariush
- ambient vale › letra de easy way out - ambient vale
- darmstadtium2013 parodies › letra de i'm coming to oshikoto - darmstadtium2013 parodies
- jurrarri › letra de 2010 everything - jurrarri
- dizzee rascal › letra de i luv u (remix) - dizzee rascal
- mes aieux › letra de dégénérations / le reel du fossé - mes aïeux
- the prism sound › letra de eternity - the prism sound
- gustav mahler › letra de lob des hohen verstandes - gustav mahler
- freddie corduroy › letra de drawing - freddie corduroy
- 2pac › letra de my own style / our own style - 2pac