letra de marry - dj neptune
forget what they do, forget what they say
baby baby oh you’re wonderful to me
what you dey do for here
we for take you to church
if you be muslim
we for take you to the mosque
the things you do
the things you say
baby baby oh you for show me the way
e be you i dey love oh what else can i say
if e be only you i want, baby we must to marry
today today, baby we must to marry
forget wetin they say, baby we must to marry
’cause i no dey want tomorrow, baby we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
first day wey i see you
i know it is you oh
no need to look around the world it is you oh
no need to look around thе world it is you oh
first day wey i see you
i know it is you oh
no need to look around the world it is you oh
no need to look around the world
‘causе you dey give me joy give me joy give me joy
baby you dey give love give me love give me love
baby you dey give me joy give me joy give me joy
baby we go go on and on and on and on and on
e be only you i want, baby we must to marry
today today, baby we must to marry
forget wetin they say, baby we must to marry
’cause i no dey want tomorrow, baby we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
we must to marry
letras aleatórias
- letra de unfortunately blue - jonathan something
- letra de give me another chance - empress of
- letra de te deseo también - verona stress
- letra de shooting comets - dounia
- letra de sonámbulo - milénica
- letra de милая малая - konfuz
- letra de man time - adp jose
- letra de lítám nad městem - sensey (cz)
- letra de b4 u - sorrycesvr
- letra de der bass muss laufen - rainald grebe