letra de drift (mixed) - dj mac & teejay
[intro: teejay]
drift, drift
a bet mi f-ck up in yah
[verse 1: davido]
i be their godfather oo (gbefun oo)
emi gon gon no other oo (gbefun oo)
make you no go transformer o
’cause we dey shock we dey burn like hot water oo
(freeze, ah, drift)
me go f-ck up una
i gat the keys to the city, me go luck up una
enemies wan, but we over dem
the can’t try we, we are more than them
an when we fall out
when we fall out
lambo, maybach when we fall out
all of our guys, shey you know say dem be ballers
obo, 30billion dollars (baddest)
i like the way you move it for me girl (bang, bang)
the trouble way dey sleep na you dey find (bang, bang)
tonight i say na me and you go jam
after the concert, girl we go contact
(shekpe)
[verse 2: teejay]
atcha, unuh mouth kibba
can’t stop who? singer?
me a badman k!lla
a suh mi move, a suh mi rock, a suh mi sip mi liquor
move yute, gweh, kibba
gyal dress drop quicker
mek a dance couple time, gyal a tek mi picha
(he-he, he, he)
a bet mi f-ck up in yah
letras aleatórias
- simon grohe › letra de #16barsbestenspass - märz 2015 - simon grohé
- shht › letra de mao - shht
- counting crows › letra de cecilia - counting crows
- cymbals eat guitars › letra de gary condit - cymbals eat guitars
- nomis edm artist › letra de despacito - nomis [edm artist]
- young scooter › letra de millions - young scooter
- uicideboy › letra de in order to cast a shadow you must first light a fire - $uicideboy$
- free d › letra de the mirror - free-d
- errdeka › letra de grasxbierxhoes - errdeka
- zephyr 21 › letra de elle m'a enfin souri - zephyr 21