letra de sobente - dj ecool
myde
myde dey here so
[verse 1]
la le yi wo mo wa celebrate
they say first to do
omo e no dey pain person
ko ma lo
bi pe o lo appreciate
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
[verse 2]
(me i different person , energy different)
(you know as e dey go)
me i nor come dance azonto oo
la le yi mo ma jollificate
if you nor sabi how to gbese oo
(gbe body e jhoor)
la le yi mo kan ma demonstrate
oshe
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus\outro]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
letras aleatórias
- lapillus › letra de marionette - lapillus
- benab › letra de 6 coups - benab
- synne sorgjerd › letra de maggio - synne sørgjerd
- daytona kk › letra de 4mns - daytona kk
- doul › letra de super hero - doul
- trung › letra de lotus interlude - trung
- the hives › letra de trapdoor solution - the hives
- swozzy boy › letra de руфер (ruffer) - swozzy boy
- mr p › letra de sectumsempra - mr. p
- element eighty › letra de frozen - element eighty