letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de benin city - dj coz

Loading...

oh oh oh oh
oh no no no no no no

i’m from benin city, edo state
my name is collins, i’m a sagittarius
i started being a dj
now i’m singing, raping, doing anything wey you no believe in
i just wan sing my mind
make the world hear me
i know say some artists
no fit talk wetin i go yarn you
that’s why i go hold the mic
make dem know say this boy get his own vibes in
i use this opportunity beg di kpor kpor aka government make dem stop dey k!ll we
we be citizen, we no be slave
black life matter
matters but sometimes we be our own enеmies (our own enemiеs)
white or black na blood we dey use
stop the hate, i say stop the hate!

so mi move from lagos to ghana
wetin i dey find now? na di raba
so mi move from lagos to ghana
wetin i dey find now? na di raba

charley, omo, we be one
ebi one god we dey look
the struggle na against poverty
make we put our differences at side
if e no good for you today
make you know say tomorrow dey
believe in yourself, believe in yourself
believe in what you do, he must to pay
the god we serve, never sleep or slumber
just do you and leave the rest for jah
so long you no wish or do another evil
your hustle must to pay, destiny can be delay
but never be change, make you no give up
give up? even if e tie wrapper
so mi move from lagos to ghana
wetin i dey find now? na di raba
so mi move from lagos to ghana
wetin i dey find now? na di raba

so mi move from lagos to ghana
wetin i dey find now? na di raba
so mi move from lagos to ghana
wetin i dey find now? na di raba

told ya i’m multi genre
dj coz pon dis genre

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...