letra de lálę friday - dellopapi
phone call discussion intro:
lale friday x3
dellopapi bebe
verse 1-
osheey
lalę friday ojo yen
called a fine babe to shaye
borrowed benz from chibuzo
just to form bobo alaye
baby are you ready for the parry
i borrow money from oga turari
after everything she said no
moni o pari
i use my salary buy moet
naso the babe con dey rush o
but this is just to 8
she say she get house phobia
coz i get two face but i no innocent
man’s not 50 i got 2 cents
holy boy mode i present
verse 2
all those ones are fornication and my daddy is a prophet (oh no)
my body is a temple and i don’t really like men to visit (that’s so)
after all these faaji i go to my house it has finish (yesso,)
i heard you always p-ss and play babes like maradona ehn
ye evil doers of the night will not see rest
i thought this night is only for chills and flex
you didn’t tell me you wanted s-x
nnamdi i’m disappointed i have vex
next time biko fess try to s-xt
i pitied you to drink your moet sef
your address is doggy road 69 roundabout
i don’t want to visit there
lale friday got boring
morope mo ma jaye foreign
lale got boring
she say i’m going home and don’t call me
letras aleatórias
- bloodboil › letra de covered in mange - bloodboil
- chuzhe int › letra de ba youth - chuzhe int
- monsta x › letra de black swan - monsta x
- morphine killer › letra de she's slipping away - morphine killer
- doctor penez › letra de sex haver - doctor penez
- king of the dot › letra de remyd vs psycoses - king of the dot
- jordan royale › letra de chasing stars - jordan royale
- teen suicide › letra de skate witches - teen suicide
- consensus › letra de cms - consensus
- kayef › letra de lächeln - kayef