letra de be mine - deerill alldae
yorm [pre hook/ intro]
i should have told you how i felt first time that i saw you (yeah yeah)
i tried to skip the talk and walk my walk but i can not ignore you (yeah yeah)
[hook]
be mine (yeah)
be mine (yeah yeah)
be mine (yeah)
be mine
be mine (yeah)
deerill alldae [verse 1]
be mine
odo yewu be mine
make i give you my mind
all the dreams that i’ve been dreaming
it was you that i found
and for my love ano want throw way cause na you dey my mind. ano want throw way no no no ano want throw way
be like love come de chook my eye (love come dey chook my eye)
odo weyi di33 anodey lie, (woe di33 anodey lie)
s3woneh) me anofit stand (me ano fit stand)
i can’t really feel my eyes (can’t really feel my eyes)
be like love come de chook my eye (love come dey chook my eye)
odo weyi di33 anodey lie, (woe di33 anodey lie)
s3woneh) me anofit stand (me anofit stand)
i can’t really feel my eyes (can’t really feel my eye )
make i go or make i stay
too much complications yh er
i don’t know if you’ll be mine
you dey make i loose my mind
loose my mind yh
please be mine, be mine
[hook]
be mine (yeah)
be mine (yeah yeah)
be mine (yeah)
be mine
be mine (yeah)
yorm [verse 2]
it no be play (it no be play)
it no be play (it no be play)
if i tell you make you ride for me
baby no delay
i swear say i go treat you right
you go always dey my side
i no go do you wrong
i go treat you right
we gon ride, it’s for life
you go be my wife
don’t you leave me for another in a benzo (skrt skrt)
‘cuz one day surely me and you go cop that lambo (lamborghini)
be like love come de chook my eye (love come dey chook my eye)
odo weyi di33 anodey lie, (woe di33 anodey lie)
for your sake me ano go lie
alldae !
letras aleatórias
- mashbeatz › letra de rlgn - mashbeatz
- lil ot › letra de jamesville (intro) - lil ot
- mr dsj › letra de she gone away - mr dsj
- baravigo › letra de stol vid ett bord - baravigo
- giulia be › letra de medley - depois do universo / tempo (ao vivo no the noite) - giulia be
- lonely plug › letra de angel - lonely plug
- nhu quynh › letra de thu ca - như quỳnh
- already done › letra de dyin 2 live “ edot baby tribute “ - already done
- bisz › letra de cyklop - bisz
- vector › letra de mama maradona [mama mara’] - vector