letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de calling my phone - de brainiacs

Loading...

she be calling my phone
(golo)
no music…

ring-a ring-a ring
my phone wey dey ring ( aw yeah yeah)
buh babe i’m busy
i’mma call you when i’m free
c’est ma sonner-sonnerie
c’est ma sonner-sonnerie ( aw yeah yeah)
c’est ma sonner-sonnerie
c’est mon téléphone qui va faire le cling-cling-cling

she be calling my phone anorpa
ey hey awiah
she be calling calling my name anumere
ey hey anadwo
girl she be calling my phone anorpa
ey hey awiah
she be calling my name anumere
aww yeah yeah anadwo
she be calling my phone

baby never doubt me
abi you know say my love be true eh
i for make money
i wanna take really good care of you my bae
i don’t want somebody
taking my place cause i no get money eh
and if you leave me baby o wey thing man go do?
alice bébé alice bébé
never listen to whatever people dem say
oh baby bébé my one and only
i never go dey cheat everything be okay
i miss you bébé o i miss you bébé o
never listen to whatever people dem say
oh baby bébé my one and only
i never go dey cheat everything be okay

she be calling my phone anorpa
ey hey awiah
she be calling calling my name anumere
ey hey anadwo
girl she be calling my phone anorpa
ey hey awiah
she be calling my name anumere
aww yeah yeah anadwo
she be calling my phone

maintenant tu le sais maintenant tu le sais
ça c’est la vie de louga
maintenant tu le sais maintenant tu le sais
que moi je suis beau gars
bébé toi tu sais que sans toi que je ne suis rien
(je dis no way)
c’est mon travail qui a fait que moi je te call pas
(c’est pas d’excuse o)
bébé toi tu sais que sans toi que je ne suis rien
( no way)
c’est mon travail qui a fait que moi je te call pas
she be calling my phone anorpa (zingala zangalaza)
ey hey awiah ( tchakaaa ey)
she be calling calling my name anumere (ça c’est la vie de louga)
ey hey anadwo (tu le sais que je suis un beau gars)

girl she be calling my phone anorpa (zingala zangalaza)
ey hey awiah ( tchakaaa ey)
she be calling my name anumere (ça c’est la vie de louga)
aww yeah yeah anadwo (tu le sais que je suis un beau gars)
she be calling my phone

ring-a ring-a ring
my phone wey dey ring
buh babe i’m busy
i’mma call you when i’m free
c’est ma sonner-sonnerie
c’est ma sonner-sonnerie aw yeah yeah
c’est ma sonner-sonnerie
c’est mon téléphone qui va faire le cling-cling-cling

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...