letra de which way to go - d'banj
gee!
more cross on my neck!
uh-uh, uh
uh-uh, uh
uh-uh, uh
uh-uh
i don see, i don see so many things for my life
abeg o, make you no make the same mistake wey i make
my mama say, life e no dey as easy as me i think
i do like say i no hear, i just dey waka like mumu
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
for this life, i don strive, i don try
but i just dey waka
in daytime, in nighttime, i meet people
but i just dey waka
some like us, some hate us, some jealous
but i just dey waka
where i dey go? where we dey go? if you know, me i no know
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
letras aleatórias
- natalia samuel › letra de zachody słońca - natalia samuel
- sebastian wurth › letra de die besten tage - sebastian wurth
- el drogas › letra de empujo pa'kí (directo un día nada más) - el drogas
- dufrein › letra de iwfl - dufrein
- road clay › letra de twins - road clay
- goddess fiji › letra de foreigner love - goddess fiji
- arianne › letra de maranata - arianne
- clean boys › letra de california (interlude) - clean boys
- crpsprtty › letra de cilantro - crpsprtty
- wax mannequin › letra de even then - wax mannequin