letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de rundown (funk u up) - d'banj

Loading...

baba e ma rundown
no long thing
i’m d banj or ski banj like my jamaican friends call me
una know wetin i know
don jazzy (hmm)
make una tighten una jean now, make una tighten una snickers
cos me i no know wetin una know but
wetin i know be say this particular one

gbedu e ma funk e up
o ma funk e up
is gonna funk you up
baba e ma rundown
ewo lo ma rundown
o ma rundown

no long thing
step up in the club n i’m like bullsh-t
i saw that girl inna corner posing
so i give am some shekpe to make her loose it
yes loose it yes come and loose it yes
meet me on the dance floor and let mе pooch it
make i back that ass up make i take am
from bеhind you no long thing ehn no long thing

whether you dey inside your house, whether you dey inside your car
whether you dey inside your room
whether you dey inside your kitchen you’re
cooking or maybe you’re just chilling inside your jacuzzi
whether you dey inside your house, whether you dey inside your car
whether you dey inside your room
whether you dey inside your kitchen
you’re cooking ha me i no know wetin i no know

gbedu e ma funk e up
o ma funk e up

is gonna funk you up
baba e ma rundown
ewo lo ma rundown

o ma rundown

na my time to shine abeg, if you try to stop me i go break your leg
make i make my dough so i go start to spend
make i spray the girls way dey shake kegs
don jazzy come cook the beat
way dey make their people start to feel the heat
those way dey inside club start to move their feet
no need to stand dey pose dey put your face like sh-t

cos whether you dey inside your house
whether you dey inside your car, whether you dey inside your room
whether you dey inside your kitchen you’re
cooking or maybe you’re just chilling inside your jacuzzi
whether you dey inside your house, whether you dey inside your car
whether you dey inside your room
whether you dey inside your kitchen
you’re cooking ha me i no know wetin i no know

gbedu e ma funk e up
o ma funk e up

is gonna funk you up
baba e ma rundown

ewo lo ma rundown
o ma rundown

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...