letra de ikebe - d'banj
filee
(yo)
hmm
(yo rexxie pon dis one)
i’m d’banj, yeah
filee, bless it
oh lord help me, oh lord help me
oh lord (oh lord), help me (help me)
i no wan sin (i no wan sin), i beg you please (i beg you please)
oh lord (oh lord), help me (help me)
i beg you please (i beg you please), i no wan sin (i no wan sin)
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
ikebe por leyin (o por por por)
o nbe leyin (o por)
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
lomi da da oh, lami-lami da da oh
fun mi paa paa, fun mi-fun mi paa paa oh
lami da da, lami-lami da da oh
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
my head, my knees and toes
baby, bend down low and touch your toes
no one has to know
just close the door
omoge, shut the door (hmm)
i tell my body say, “no go die for this ikebe” (ayy, ehn)
this kind ikebe person never see (huhn)
this kind ikebe fit change your destiny (yayy god)
e plenty for front, e plenty for back (ooh)
no go die for this ikebe
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
ikebe por leyin (o por por por)
o nbe leyin (o por)
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
lomi da da oh, lami-lami da da oh (oshey)
fun mi paa paa, fun mi-fun mi paa paa oh (ohh-oh-hh)
lami da da, lami-lami da da oh (ehn)
i tell my body say, “no go die for this ikebe” (migbo)
my head, my knees and toes
baby, bend down low and touch your toes (oshey, gbaa)
no one has to know (hmm)
just close the door (filee)
omoge, shut the door
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
this kind ikebe person never see (yeah, yayy)
this kind ikebe fit change your destiny (yayy god)
e plenty for front, e plenty for back (ehn, ooh-yeeba)
no go die for this ikebe (migbo)
this kind ikebe person never see (never)
this kind ikebe fit change your destiny (yayy god)
e plenty for front, e plenty for back (gba, ooh)
no go die for this ikebe
(spyritmyx)
letras aleatórias
- sad lovers and giants › letra de german cars - sad lovers and giants
- under the gallows › letra de charlie - under the gallows
- demit the king › letra de crimary - demit the king
- v len › letra de rip 666 - v-len
- imprecation › letra de nocturnal feast of the luciferians - imprecation
- gabe pineda › letra de bumalik - gabe pineda
- herick hampe › letra de pescando com o duzz - h’erick & hampe
- aureo gold › letra de kush i smock - aureo gold
- ness band › letra de cosmoa - ness (band)
- hunter metts › letra de the river - hunter metts