letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gina - davies.

Loading...

davies-gina
africa laa- -dyyy
ohhh uhhh yea
yea! daviesbaby sing song

[intro]
give me the key to your heart my gina
whenever you no dey,you dey make me dey shiver
kpalangolo baby make we pursue maltida
you go feel am for your body and soul,you go feel am for your liver

[chorus]
i go dey there for you o
i go buy things for you o
gimme love,baby gimme love o yea

i go dey there for you o- ohh
buy things for you!
gimme love o gimme love

[verse 1]
number one! baby number one!
place no one above you,babyyy…above you!!
anytime you no dey my side,you no dey make a man dey alright
baby na you wey i want…i no wan lie

[chorus]
i go dey there for you o
i go buy things for you o
gimme love,baby gimme love o yea
i go dey there for you o- ohh
buy things for you!
gimme love o gimme love

[verse 2]
oh my gina
i go love you my diva(baby)
i go place no one above you,place no one above this love yea!!
na you i go carry go see mama
na you i go carry go see papa(ohh yea)
kilode! folashade
kilode! why you wan dey look our face
kilode! when dem dey you no dey (ohh yea)

anytime you no dey my side,you no dey make a man dey alright
baby na you wey i want…i no wan lie

[chorus]
i go dey there for you o
i go buy things for you o
gimme love,baby gimme love o yea
i go dey there for you o- ohh
buy things for you!
gimme love o gimme love

[outro]
give me the key to your heart my gina (my gi- -na)
whenever you no dey,you dey make me dey shiver
kpalangolo baby make we pursue maltida
you go feel am for your body and soul,you go feel am for your liver

mix authentic

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...