letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de e no matter - davido vmw

Loading...

ge ge ti
dem be dangban
dem don gbana

e no matter if dem like you or not (e ye ye yeaaa)
e no matter if dem send you or not (uhn nor nor)
e no matter if na garri you dey drink for house (ge ge ti)
e no matter if dem say you dey wear one clothe (e ye eyea yeaaa)
no time no time no time baby wait
ma se gbo n′tonso
ma se gbo ti elegannn

i go dey for you
shey you go dey for me (shey you go dey)
we go dey together o
happily forever o
i go dey for you
shey you go dey for me (shey you go dey)
we go dey together o
happily forever o yeeaa

my mama say make i go for you (eyea eyea eyea)
my papa say make i go for you uh yeaa (eyea eyea)
your friends dem say make i no go for you you yea (eyea)
so many things i don see
so many things i don hear
but me no send

i say fear those wey dey smile for your front
fear those wey you call your friends
for your front dem go shine 32
for your back dem go stab you
dem go kpai you (chmo ehyea)
na you i want eh
anything i’ll do for youuuu
you you you you you you you youuuuu

i go dey for you
shey you go dey for me (shey you go dey)
we go dey together o
happily forever o
i go dey for you
shey you go dey for me (shey you go dey)
we go dey together o
happily forever o yeeaa

e no matter if na garri you dey drink for house (ge ge ti)
e no matter if dem say you dey wear one clothe (e ye eyea yeaaa)
na you i want eh
anything i′ll do for youuuu
you you you you you you you youuuuu
no time no time no time baby wait
ma se gbo n’tonso
ma se gbo ti elegannn
no time no time no time baby wait
ma se gbo n’tonso
ma se gbo ti elegannn

i go dey for you
shey you go dey for me (shey you go dey)
we go dey together o
happily forever o
i go dey for you
shey you go dey for me (shey you go dey)
we go dey together o
happily forever o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...