letra de na you holy pass (nyhp) - david oke a.g.s
jesus
na you holy pass
jesus
jesus christ the living god
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake
you no be gbarogudu (counterfeit)
na you be the best
i praise your name
na you holy pass
letras aleatórias
- 小林愛香 aika kobayashi › letra de tough heart - 小林愛香 (aika kobayashi)
- afterlife › letra de burn it down - afterlife
- simas2600 › letra de dinamite - simas2600
- youhong duong m4u › letra de missing - youhồng dương m4u
- 家入レオ leo ieiri › letra de yuuki no shirushi (勇気のしるし) - 家入レオ (leo ieiri)
- flor de rap › letra de fuck you - flor de rap
- 晨悠melflow › letra de 寂寞刮鬍刀 (lonely razor) - 晨悠melflow
- scott standley › letra de you got it - scott standley
- loat › letra de dancin - loat!
- godmoma › letra de be all you can be - godmoma