letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de katikati (street anthem) - datriller chevborg

Loading...

dey do katikati
just dey show yourself
dey do katikati
you go soon collect
when it comes to the street omo guy humble yourself
those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
mind the way you take dy talk, before you go collect
na chair man wen dey try, na him boys dey give respect
when it comes to the street omo guy humble yourself
those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
mind the way you take dy talk, bеfore you go collect
na chair man wen dеy try, na him boys dey give respect

nor dey put yourself for where you nor belong because of pride
make he nor be like say men go come dey look you with one eye
i dey always observe this guy and i dy see am for one side
put your shoulders down my g, make you nor go die because of pride
if you nor get you nor get, and if you get na your pocket
even if u be dangote pikin, omo nor dy show ur self
your pocket be like that, but them sabi change style inside bed
i am sending my regards to all the control babes and centro boys
see this ozuor, dy there dey fool yourself
you think say na me you dey do, see ewobi dy deceive yourself
who see am go say na gold he wear and na iron full he neck
they dey form soft online, common garri them nor get
when it comes to the street omo guy humble yourself
those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
mind the way you take dy talk, before you go collect
na chair man wen dey try, na him boys dey give respect
when it comes to the street omo guy humble yourself
those boys nor dey smile, look their face them nor get joy
mind the way you take dy talk, before you go collect
na chair man wen dey try, na him boys dey give respect

dey do katikati
just dey show yourself
dey do katikati
you go soon collect

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...