letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de wicked - dare sweet

Loading...

oh yea eh
dare sweet oh yea
o jephy jephy jephy

that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked

that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked

baby wine with your waist
ogini wine for the chase
wine for the paper
wine for the chase

baby wine with your waist
ogini wine for the chase
baby wine for the paper
ogini wine for the chase

this your love is wicked
baby are you free for the weekend
babe make i plug for your socket
babe this your wine is different
nike oh nike
nike oh you keeh dem
nike oh nike
nike oh onanana
baby see
see what you done to me
only you dey for me yeh yeh

that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked

that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked

baby wine with your waist
ogini wine for the chase
wine for the paper
wine for the chase

baby wine with your waist
ogini wine for the chase
baby wine for the paper
ogini wine for the chase

that your body wicked
shey you go come for the weekend
wey you wina am go low
make a man pull shokoto
wey you wine am gololow
make a man go loco
ye masa
ye masa, omoge ye masa
we you go down down im in love
money for my pocket

ima give you love no dey front
omoge no gock am oh ey

that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked

that your body wicked
wicked wicked
that your body wicked
wicked wicked

baby wine with your waist
ogini wine for the chase
wine for the paper
wine for the chase

baby wine with your waist
ogini wine for the chase
baby wine for the paper
ogini wine for the chase

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...