letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de jolly good fellow - dammy krane

Loading...

shout out to my downtown girl
na you be my long time girl
even thou you come from the ghetto
shout out to my uptown girl
na you be my long time girl
even thou i come from the ghetto
i still be your jolly good fella
caught up with your love in abuja, sulia and halima
now dey wanna show me dem be delivers
but i gat a crush on faleela
she don steal my heart since egbeda
away away, away away
now am singing onetanamania for where i dey, i dey
see i will never make you cry
stay with me all through the night
i will always do you right
we will build castles in the sky eh eh ah
girl don’t you go away eh ah
spread down with some layer
to the girls wey dey for area, make a n-gga lose control
shout out to my downtown girl
na you be my long time girl
even thou you come from the ghetto
shout out to my uptown girl
na you be my long time girl
even thou i come from the ghetto
i still be your jolly good fella x2
oh baby girl na you my heart desire
one plus one na equal to two
me and you together in any kindah weather
girl you know me and you get along well
you know we get along
and i dey highs for your matter anyday anytime girl
anyday anytime
tonighhhht am gonna give it to you
give you love, tonight am gonna, give it to you
oya fimisere, fimisere, fimisere, fowosere, fimisere oohh
shout out to my downtown girl
na you be my long time girl
even thou you come from the ghetto
shout out to my uptown girl
na you be my long time girl
even thou i come from the ghetto
i still be your jolly good fella
see nothing do me nothing do you girl ehhhh
lets try to be the best of our world
it doesn’t matter where you come from
all that matters is were we heading to
let me the king of your kingdom
you be the queen of my kingdom too
lets take it one step at a time yeahhh
too much money without a dime yeah
am yours and you are mine girl ehhh
until the end of time
all of my island girls we love you
all of my mainland girls we love you
all of my yankee girls we love you
all of my gambia girls we love you
all my african girls we love you
all of my carribean girls, we love you
all around the world i love you
all of my uni girls we love you
awon hashtag, no filter, no filter
this kind of love na no filter
no filter no filter
i love you all to all the smellos
i no forget una o, one love

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...