letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gbetiti - dammy krane

Loading...

another classic one
dammy krane, shatta wale
yoiyo, uuu-ukwu
dammy krane for the girls them
o.b.o
leggo!
obodobo, ebelebe
link us, oya give them
banger, o shi mi l’hanger
gbetiti! oya link up
gbetiti-i-i-i eeh!
gbetiti-i-i-i-i, je kan mope
gbetiti-i-i-i
all the way wey i go, all the girls
them-a link up
gbetiti-i-i-i eh! gbetiti-i-i-i eh
gbetiti-i-i
all the way wey i go all the girls
thema link up
oya link shatter
me dammy krane
taah, everyday is a holiday
another party tonight, hennessey &
champagne
we go dey spray like fire service
na na na na, a ya ya ya
nath girl we have in-a ghana
so bend down low, make we do my
show
we gbetiti, you dunno
ride me boat, k-monogo
k-monogo thema sharp photo
baby girl wambi, wambi
see all of them-a wine-a bombay
bombay… bombay dem na sing bad
man don tay
shatta wale, dammy krane again
gbetiti-i-i-i eeh!
gbetiti-i-i-i-i, je kan mope
gbetiti-i-i-i
all the way wey i go, all the girls
them-a link up
gbetiti-i-i-i eh! gbetiti-i-i-i eh
gbetiti-i-i
all the way wey i go all the girls
thema link up
eh, make your bom bom shake eeh
make your bombom shaaake eeh
shake-aah eeheeeh
no, make your bom bom break, eeh
eeh
for your bom bom sake, eeh, eeheeh
eh! girl… i go drive bentley
eh! you go drive benz
uhhn… i go rock movie
baby girl i go buy you gucci eheh
we go fly jet ahn
we go gbetiti ahn
so can gbetiti eh…
omo gbetiti-i-i-i eeeh
obodobo, ebelebe, link us!
oya give them
banger, o shi mi l’hanger
gbetiti! oya link up
gbetiti-i-i-i eeeh!
gbetiti-i-i-i eh, je kan mope
gbetiti-i-i-i
all the way wey i go, all the girls
them-a link up
gbetiti-i-i-i eh! gbetiti-i-i-i eh
gbetiti-i-i
all the way wey i go all the girls
thema link u
tinuke, folake, vanessa, nadia oh
nadia… mo fe izzue. call me on my
phone make we link up
masterkazzy-yyy-yy-yy now
gbetiti, otutu, ogbonna, olata, oh my
god

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...