letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de find my way - damije

Loading...

verse 1
you prefer to dash me money
than to show me how to make my own
so that i can be your boy for forever
so that you be boss
i no fit dey looku looku
chop for table wey i no be shareholder
i pack my load, i leave the table
i no be your brother
married to my grind i dey facey my hustle
n0body dey look my face, no raba
even if the shawty say she no mind am
love is really sweet when you mix it with mula

chorus
i no go fit find my own, bin’ba tele won yeah
even if dem dash me raba, ko’lee tomi
i no go fit find my way, bin’ba tele won yeah
you should let me find my own, so i’ll be somebody

verse 2
i don’t feel entitled to your money n-gga calm down
i don’t even want a single penny, just for you to
call my name in a room where it matters
n-gga how far
i don’t got the time to be balling every weekend on your card
n-gga gotta face my grind
you clearly don’t have my back
you clearly don’t want my shine
you clearly don’t rate me mhen

i really just want my own
its a n0ble thing to want
i’m impressed by what you have
but i really want my own

and i come through for my n-ggas
we can make this bag together
your ferrari and my lambo
we pull up and ball together
hook
cuz the money no go sweet if i get am alone
i don’t want you on the street
when i’m chilling in my penthouse

chorus
i no go fit find my own, bin’ba tele won yeah
even if dem dash me raba, ko’lee tomi
i no go fit find my way, bin’ba tele won yeah
you should let me find my own, so i’ll be somebody

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...