letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tori - daalu

Loading...

dreadlock rasta
stepped in the place like a smooth criminal
free me now
flow subliminal
uhn
skin so clean so nice
you would think i ain’t got no past that’s a lie i can tell you facts
uhn
yeah
make i tell you tori
plenty plenty tori
shey you wan hear tori
big big big big tori
yeah

for real
seventeen i lost my dad i had to be the man for real
am for real
i lost my dad he ain’t left no will
yeah

make i tell you factts
make i tell you facts
how e be for the life
seventeen i lost my dad
i had to be the man
the boy he was a man
i did some drugs
i did some wrongs
yeah i’m a man and i got my faults
got no faults is a lie
me i get mistake
me i make mistake
plenty mistake
me i tey for street
plenty plenty mistake
i roll for the street plenty plenty mistake
cos i no get money
dem no call me honey
dem no wan gum body
some even come dey call me johnny
but i get the dreams
the dream wey big pass plenty money
dream wey big pass plenty money

make i tell you tori
plenty plenty tori
shey you wan hear tori
big big big big tori

for real
seventeen i lost my dad i had to be the man for real
am for real
i lost my dad he left us bills
yeah

i thank god for my mum
she has been the man and woman in the house
even when pops was alive
with her hand she dey try improvise
she know wetin she see
many thing wey my mouth no go talk
me i no go lie
i got scars to show my past
too many days in the dark
i just wanna see the light
wanna make my wrongs right
tryna live my best life
i can feel it in my spine
the chills i can feel it in my spine
i spy with my likkle likkle eye
don’t try
unless you really want to die

make i tell you tori
plenty plenty tori
shey you wan hear tori
big big big big tori

for real
seventeen i lost my dad i had to be the man for real
am for real
i lost my dad i cried for real
yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...