letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de red card - d. black

Loading...

red card lyrics
dj breezy wo y3 stupid!!
lets go!
ah bah

red card!!/
check urself, don’t visit me with ur friends /
inha l3 red card/
we jus meet, why u de ask for credit /
red card!!/
i want play match, u say kotoko dey park/
inha l3 red card/
open the poal! man want score more goals /

1
kw3 fyne gel i de spy am / new meat, i like am / i chock small wey i time am/if i get in number, i go diet am / let’s go!
day 1, i bell am / e flex me, shun am/ e flex me mek e pain me, the girl sain tell me say еno de kai me/
it’s d, yeah that fair guy /
i no bе dem kan guys /
i blow kiss, no reply /
in whatsapp too dey online /

red card!!/
check urself, don’t visit me with ur friends /
inha l3 red card/
we jus meet, why u de ask for credit /
red card!!/
i want play match, u say kotoko dey park/
inha l3 red card/
open the poal! man want score more goals /
2
day 3 she send txt /
hey babes can i get credit /
or this girl she be poley? /
i want enter the net like wale /
see in boday / e dua like mori /
me nya m3 koni and show her johnnie /
hey babes u should pass by, i’m home by myself come say hi /
ok, pick a dropping / i go sort am out, no problem/
i go bie am, deft things / make i look a, e den in three friends / dey dere/

red card!!/
check urself, don’t visit me with ur friends /
inha l3 red card/
we jus meet, why u de ask for credit /
red card!!/
i want play match, u say kotoko dey park/
inha l3 red card/
open the poal! man want score more goals /

3
some weeks sain pass by / den i want close my mind /
make i scroll my insta / i see some pictures, that peaked my interest / same girl
dere i noor wey i send text /
she replied tomoro 10 latest (pm) /
she came thru dressed to k!ll /
i jack like i’m waiting for jill /
baby gel, stop the long talk/ i start rock some cools from the laptop /
dragon, i spray top/ cd on the side, yeah i tear top /
i mek wild, e for go down/ that look when girl says slow down /
what’s wrong is this too fast? /
make i hear a ‘kotoko dey park’ ah/
red card!!/
check urself, don’t visit me with ur friends /
inha l3 red card/
we jus meet, why u de ask for credit /
red card!!/
i want play match, u say kotoko dey park/
inha l3 red card/
open the poal! man want score more goals /

(d-black)
lets go!! ahbah
dj breezy lets go!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...