letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de what you heard - czah the dream

Loading...

what you heard lyrics
tell me tell me what you heard oh
you know we not different oh
different different different
we all the same no difference
so tell me tell me what you heard oh
you know we not different oh
different different different
we all the same no difference
i know too much owo
make man feel he’s abovе all
yeah i like your table
i no want makе the table turn
god wey do am for you
make him sef do am for me join
we all the same oh
sometimes i feel all alone gan
tell me tell me what you heard oh
you know we not different
different different different
we all the same, no difference
so many things i dey face
as i dey i just wan dey my way
with no friends just me and my jay
make i come dey hear music lowkey
shawty wanna f-ck but i gotta keep my mind on my riches
i ain’t got no time for these b-tches
came from a place no love no happy
came from a place no love no money
ye
but they say we not different
just a couple ghetto kids with big plans
but you no get any money to achieve them
i know i can’t die in the trenches
and i know i’m different
ain’t n0body is like me
just me ctd
pull up in a brand new chevy
yeah me i know say i different
all these fine girls wanna see the man
and i know say i different
me i know say i different different
tell me tell me what you heard oh
you know we not different oh
different different different
we all the same no difference
so tell me tell me what you heard oh
you know we not different oh
different different different
we all the same no difference
i wanna make money for my fam
dem laugh me when i said i want a grammy
too many things wey dey flash from my mind
too many stress reason why i take kpoli
two shot two puff everything don soft
who is in charge that’s me i’m the boss
we in the ghetto make popo no burst
give us our daily bread oh my lord
yeah cause boys gats chop
everything red boy got no funds
yet she still dey ask for sub
why why na omoge wetin sup
why you come dey do falala
matter for head like i carry dada
me i no wan too dey para
before dem talk say i dey cause palava
i just want to dey my dey
dey my dey
i just want to roll my jay
and puff my jay
and dey my dey
i just want to dey my dey
i want no stress
tell me tell me what you heard oh
you know we not different oh
different different different
we all the same no difference
so tell me tell me what you heard oh
you know we not different oh
different different different
we all the same no difference
i know too much owo
make man feel he’s above all
yeah i like your table
i no want make the table turn

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...