letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de omo mapoly - czah the dream

Loading...

[pre-chorus: czah the dream]
ojere
surulere
ain’t no time to dey seke
awon omo mapoly won sere
leke leke
me and my guys loke loke
body like that that that
make a young n-gga wan meh meh mezebu

ibadi like chekere
make i give you my check check check
fine girl wanna come collect
i dey pop with my goons for pansheke (on god)
obada no be pansheke(we sabi)
piano no be chekere(omo)
omogbon to ti penkelemesi
i just wanna make money i don’t wanna make a mess(on god)
[post-chorus: czah the dream]
bus shed hundred
i don’t wanna die here
fine girl she want head uhn
i give it to her from the back uhn
one thousand percent
mass comm i dey rep
bad boy no fidget
you no buy textbook you fit later regret ayy

[verse one: vicious el chapo]
poly no be crime but ojere bad die
no time to be holy you gats be a bad guy
if you na client you bomb omo oro wreck am die
because if you no wise bobo sapa dey your side
shey na comp boy you dey follow talk trash
abi for pansheke you dey follow thug shout
n-gga wise up quick bob sharp sharp
and make you lose guard make money asap
fine girls for mapoly choke die
but oppression for mapoly wahala for broke guys
red black yellow for the street hundred
wahala for freshers wey dey stay for bus shed
hundred

[hook: czah the dream]
ojere
surulere
ain’t no time to dey seke
awon mapoly won sere
leke leke
me and my guys loke loke
body like that that that
make a young n-gga wan meh meh mezebu
ibadi like chekere
let me give you my check check check
fine girl wanna come collect
i dey pop with my goons for pansheke (on god)
obada no be pansheke(we sabi)
piano no be chekere(omo)
omo ogbon to ti penkelemesi
i just wanna make money i don’t wanna make a mess(on god)

[outro: czah the dream]
bus shed hundred
i don’t wanna die here
fine girl she want head uhn
i give it to her from the back uhn
one thousand percent
mass comm i dey rep ahh
bad boy no fidget
you no buy textbook you fit later regret ayy

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...