letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de bamiloke - crayon

Loading...

wawawa crayon oh
blowtime wawawa yeh yeh yeh
babyfresh and ozedikus k!lling them all of course

my padi how e dey go
shay you dey collect the doe
i just want know eh
my padi how e dey go
i know say u don hustle o january
to the december oh

what shall it profit a man oh oh
wey bless with money oh
you dey stingy for your life oh
ofe nowo nowo what shall it profit a man oh
wey god bless with money
you dey stingy for your family
ofe nowo nowo

yebariba samboriobo make n0body
come bobo me oh we dey chill on this side
yebariba somebodibobo make n0bori
come bobo me oh
we dey chill on this side
yeh

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo now

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo now

fine fine girls on this side o
bros no block my view o
wawawa oh eh eh eh
i don hustle so i must pop oh
la leyi a bad oh (yeh)
i hear say dem carry
ah kole da bi ti wa oh
i hear say pop oh
ah kole da bi ti wa
i hear say dem blow
ah kole da bi ti wa
i hear say dem hammer
ah kole da bi ti wa

yebariba samboriobo make n0body
come bobo me oh we dey chill on this side
yebariba somebodibobo make n0bori
come bobo me oh
we dey chill on this side
yeh

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo now

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo now

what shall it profit a man oh oh
wey bless with money oh
you dey stingy for your life oh
ofe nowo nowo
what shall it profit a man oh
wey god bless with money
you dey stingy for your family
ofe nowo nowo

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo now

bamiloke (loke loke) kilonshoye (kilonshoye kilonshoye)
omo wobe shoye (shoye shoye)
sha ma jo lo now

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...