letra de good vibes - collekta
collekta
yeah
oh yeah
yeah aye
marshall muze
shawty me i no go lie
na you wey dey gimme good vibes
na you dey make me go overtime
na because of you wey i go ride o
i wan ride o
i no go lie
na you wey dey gimme good vibes
na you dey make me go overtime
anywhere you wan go i go ride oh
i go ride
even as the day goes bye
girl i love you every day and night
and even when it’s sunrise
girl i’ll never leave your side
and you made me a student
’cause the way that you move is classy
you’re the manifestation of a blessing
so flashy
and i love the way you are
i love the way you smile
i love the way you look at me
i love the way you laugh
i love the way you text
to tell me that you’re missing me
and you know sey e be you that i’m in love with
love with girl
and you know sey e be you wey i wan marry girl
shawty me i no go lie
na you wey dey gimme good vibes
na you dey make me go overtime
na because of you wey i go ride o
i wan ride o
i no go lie
na you wey dey gimme good vibes
na you dey make me go overtime
anywhere you wan go i go ride oh
i go ride
even as the day goes bye
girl i love you every day and night
and even when it’s sunrise
girl i’ll never leave your side
and you made me a student
’cause the way that you move is classy
you’re the manifestation of a blessing
so flashy
and i love the way you are
i love the way you smile
i love the way you look at me
i love the way you laugh
i love the way you text
to tell me that you’re missing me
and you know sey e be you that i’m in love with
love with girl
and you know sey e be you wey i wan marry girl
shawty me i no go lie
na you wey dey gimme good vibes
na you dey make me go overtime
na because of you wey i go ride o
i wan ride o
i no go lie
na you wey dey gimme good vibes
na you dey make me go overtime
anywhere you wan go i go ride oh
i go ride
even as the day goes bye
girl i love you every day and night
hmm
collekta
letras aleatórias
- hola caillou › letra de diem - hola caillou
- 101barz › letra de jantje | studiosessie 357 | 101barz - 101barz
- chelsea cullen › letra de you and me against the world - chelsea cullen
- marriage counseling › letra de yacolt, a song about contemporary eschewal - marriage counseling
- enyukay › letra de don't trip - enyukay
- austin alchemy › letra de the burden - austin alchemy
- crystal gayle › letra de counterfeit love (i know you've got it) - crystal gayle
- yang joon il 양준일 › letra de true love - yang joon il (양준일)
- el coyote the show jowell randy cauty › letra de payasita (remix) - el coyote the show, jowell & randy & cauty
- afrika bambaataa james brown › letra de unity (part 2: because it's coming) - afrika bambaataa & james brown