letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de jombo - clefboy

Loading...

hahahaha d-mn!!! wetin dey happen sef
where’s e tickletune
he was burning up
omo spiritual

anytime i step into the place ah
they call me viper na na
and when i step on the mic
it get me hyper na na
even if them like make dem call police oh
me no wan k!lly person oh
for your love, me wan gum body ohuhh
me no wan k!lly person oh uh
cos if loving you is ah crime
me go love you everytime
i no go shenk you anytimе
with your love, you be my type
evеn if them like, make dem kplolongo oh oh
our love we go jogodo ohoh
we no go mind them we go lagogo ohoh
for our matter them be olofofo noni yee yee

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
ye ye ye
jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
yea yee

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like me
kori éh siwin

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
koju ré tirin

fijo ré gbówó oh
shá má gbon gbon ye ye ye
fijo ré gbówó oh yeh
shá ma gbon gbon ye ye ye ohuhoh

everybody know him limit from example
if i no get light, i go manage my candle uh
i’m not your regular
you can rough handle
but i got nothing to loose
cos on god we pencil
uhuhuh
dance to the groove
yes i’m in the mood
so let’s catch some cruise
cos if loving you is ah crime
me go love you everytime
i no go shenk you anytime
with your love, you be my type
even if them like, make dem kplolongo oh oh
our love we go jogodo ohoh
we no go mind them we go lagogo ohoh
for our matter them be olofofo noni yee yee
jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
ye ye ye

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
yea yee

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like me
kori éh siwin

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
koju ré tirin

fijo ré gbówó oh
shá má gbon gbon ye ye ye
fijo ré gbówó oh oh
shá ma gbon gbon ye ye ye ohuhoh

everybody know him limit from example
if i no get light, i go manage my candle uh
i’m not your regular
you can rough handle
but i got nothing to loose
cos on god we pencil
uhuhuh
dance to the groove
yes i’m in the mood
so let’s catch some cruise
jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
yeye ye

jombo jombo
jombo jombo
jombo jombo like e me
ye yee

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...