letra de isabella - ckay
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre-chorus]
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre-chorus]
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
letras aleatórias
- mezzosangue › letra de piano a - mezzosangue
- canibus › letra de hrshu attack - canibus
- capital bra › letra de bra macht die uzi - capital bra
- rico raps › letra de going in for life - rico raps
- jacques dutronc › letra de et moi, et moi, et moi - live 2010 - jacques dutronc
- gibbz us › letra de bright lights - gibbz (us)
- turn me on › letra de turn me on - turn me on
- szo › letra de współcześni poeci - szo
- noah guthrie › letra de learn from the fall - noah guthrie
- coolax › letra de lové - coolax