letra de isabella - ckay
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre-chorus]
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre-chorus]
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
ayag-yag-yag-yag-yag-yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l-st or could it be true love?
could it be l-st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
letras aleatórias
- letra de armed & dangerous - jayfall
 - letra de promise - eerie
 - letra de the dash - king calaway
 - letra de private conversation - anson mount, melanie sorfano
 - letra de gostosa demais - jun alcan
 - letra de game over [west remix] - lil flip
 - letra de just to cope - veezuh
 - letra de baby song (run away) - you will know ali
 - letra de old country soul (live at history) - the reklaws
 - letra de el bufón, la princesa y la bola - javier krahe