letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de mr major - cixqo

Loading...

[intro]
see when we come pon the street man
dem ma call us brosper
but me i’m mr major pon it

yeah

hook [fosa/rookykamiz]
mr mr mr mr mr major
mr mr mr mr mr major
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
no call me brother
call me mr major
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
no call me brother
call me mr major

verse 1 [kay-z/pompay]
they no wan respect us
but who dey hold the south south music down for hip hop game except us
you dey talk say rappers no dey blow again
how that one take affect us
when we takeover na coup de tat they no need to elect us
like d-ck we fit go hard anytime na small thing dey erect us hip hop king, heyyy
talent detectors
make we sign contract with no pay
him dey try manage reflect us
bros wait, never dey vex, calm yourself nothing wey you carry for chest – heyyy
na we dey the lyrical part of the hood
na we dey bench the best
how many times we go tell them bro
how many times we go let them know
even adenuga no fit help dem glow
they need see period to help them flow
they claim say them dey help hip hop but how many rappers don blow through them
i paid a visit last year pompay and e be like where dem dey raise children
them ask me why you dey throw shots, na wetin you don reduce to
like taylor measure you wrong my guy, this kinda rap my brother no suit you
why you dey mess with the gun guy?
why you dey mess with the trigger finger?
shey for your mind you be fun guy?
just because you dey chill with the realest n-gga

hook [fosa/rookykamiz]
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
no call me brother
call me mr major
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
no call me brother
call me mr major

verse 2 [kay-z/pompay]
i be boss i no dey like talk hush
pastor wey no dey go church much
we dey smart n0body dey wash us
fine boys, na people dey rush us
e clear na, make you dey dance, dey move, dey vibe, i make you dey nod your head commot matter for your mind, continue dey feel me, put your fingers in the air
if you be pastor i be reverend so put me for song make i bless them
gone are the days when boys dey ball i dey watch like say i dey ref them
now dem see us dey shine he dey vex them but like draft message we no send dem
like who dey play mocking post i set my own goals and get them
dem dey run dey come we dey bend them
we no need sauce we dey blend them
you dey strike, you fire attack, you shoot your shot, my guy i defend them
people dey see me dey get joy
me and you no be the same boy
ask the people for your hood, even your sister dey halla my name boy
your babe say i dey blow her mind i tell her say i no be c4
she dey rush me but no be my fault my guy na my default
yeah i get that na your d fault, i dey see your work for that big b-tt
but you no dey hangout with the g’s again
we go hangout for that g-spot

hook [fosa/rookykamiz]
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
no call me brother
call me mr major
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
mr mr mr mr mr major (mr major)
no call me brother
call me mr major

[outro: mofame]
look yo kids
i gat to tell you something kids
you know like, like
you know just concrete on changing your diapers
i have never burnt a record on here
cause i felt like it’s was, it was childish to say the least
you know after this age of course
i’m not gonna blame him it can happen
so dude… focus on getting your energy level up right
and then look for how to, look how to partner with the gods
right

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...