letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de be guided - cityking

Loading...

city king – be guided
(yeah turn up the mic man… ok yeah )

say
woyo
woyo
yea
i say

hold it

(yea)

say mi no wan no wahala
for dis jungle say mi i gallant
mi i no wan no wahala

achuke hold it there

why you dey stress my life o
(life o)
why you wan chance my for this jungle o
see

abobi calm down
gimme sp-ce make i dey my lane
i fit no vex if you cross my lane
na money we dey find no be beef

focus!!

plenty matter for the head dey give man stress
all i need is peace of mind
i no wan stress
jekwu nwanne jiri nwayo

my guy o
be guided
cos many things wеy the men dun see
many try but dem still no rеach
dem still no reach
dem no ehh

no be by hustle
no be by mouth
no be by who start first
my guy no hate no dull
relax dey push o
say dis place were we dey na jungle

my guy o
be guided
cos many things wey the men dun see
many try but dem still no reach
dem still no reach
dem no ehh
no be by hustle
no be by mouth
no be by who start first
my guy no hate no dull
relax dey push o
say dis place were we dey na jungle o

boom

i no fight another man
mi no hate another man
i no fight another man o
mi dey find my own

aje

i no fight another man
mi no fight another man
mi dey find my own
everyday and night

abobi calm down
gimme sp-ce make i dey my lane
i fit no vex if you cross my lane
na money we dey find no be beef
focus!!

plenty matter for the head dey give man stress
all i need is peace of mind
i no wan stress
jekwu nwanne jiri nwayo

my guy o
be guided
cos many things wey the men dun see
many try but dem still no reach
dem still no reach
dem no ehh

no be by hustle
no be by mouth
no be by who start first
my guy no hate no dull
relax dey push o
say dis place were we dey na jungle o

my guy o
be guided
cos many things wey the men dun see
many try but dem still no reach
dem still no reach
dem no ehh

no be by hustle
no be by mouth
no be by who start first
my guy no hate no dull
relax dey push o
say dis place were we dey na jungle o

hold it
yea
say mi no wan no wahala
for dis jungle say mi i gallant

i no fight another man
mi no fight another man
mi dey find my own
everyday and night

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...